Fast rising Nigerian musical talent and Neville Record signee, Khaid has unveiled the official video of his newly thrilling song titled “Anabella.”
This impressive visuals was shot and directed by multi-talented cinematographer, Director Peacock.
Watch video below!.
LYRICS
If I ever hurt you girl I’m sorry(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want
I be talk and do money too long e get part two
I know say you dey feel me so no go dey mezebu
Girl you dey reason me one kind
And e dey pain me o(And e dey pain me o)
And if na cash wey
You want I go waybill oo
Girl if you ever fall my hand
That change go pain me ooo(Say e go change me)
If I go ever love you na maybe ooo(But shey you know say)
If I ever hurt you girl I’m sorry(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo