Mavin Records signee, Boy Spyce, is a talented Nigerian music sensation and songwriter who just arrived with the official music video of his thrilling single titled “Folake.”
And this mind-blowing record will be released officially on 27 January 2023 Through Mavin Global Holdings.
Watch the video below!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
[Intro]
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat