Fefe Na Efe is another earth shaking afrobeat single delivered by a talented Nigerian rapper, Tony Tetuila featuring Tictac from Ghana.
This soothing sound serves as Track 12 on his most trending album project tagged “E Go Better”, which he officially released on 12 May 2004 under, Kennis Music.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Fefe nefe
(Ghana rap)
Fefe nefe
Na the beauty of a woman
Fefe nefe
Na the beauty of a woman
No stand for table
Because all the girls dem beautiful
Ahan
No stand for table
Because all the girls dem beautiful
Ahan
Dudu maradan omoge
O ti lowa repete
Dudu maradan omoge
O ti lowa repete
Omo pupa ye omoge
O ti lodun repete
Omo pupa ye omogе
O ti lodun repete
Dеm roll bakasi
Because all dem body dey sexy
Dem roll bakasi
Because all dem body dey sexy
Da body dey dangle
Dey want put me for trouble
Da body dey dangle
Dey want put me for trouble
My head dey scatter
Dey wan turn me to rascal
My head dey scatter
Dey wan turn me to rascal
Ahh tictac from Ghana
Tony tetuilla from naija
Oya Ahh tictac from Ghana
Tony tetuilla from naija
If you love your woman
Oya jeun soke repete
If you love your woman
Oya jeun soke repete
Oya fefe nefe
Na the beauty of a woman
Moni fefe nefe
Na the beauty of a woman
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
(Ghana rap)
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
***
Fefe nefe
Tictac from Ghana
Tony tetuilla from naija
Tictac from Ghana
Tony tetuilla from naija
If you love your woman
Oya jeun soke repete
If you love your woman
Oya jeun soke repete
Fefe nefe
Na the beauty of a woman
Fefe nefe
Na the beauty of a woman
Moni fefe nefe
Na the beauty of a woman
Fefe nefe
Na the beauty of a woman
If you love your woman
Oya jeun soke repete
If you love your woman
Oya jeun soke repete
If you love your woman
Oya jeun soke repete
Moni if you love your woman
Oya jeun soke repete
(till fade)