Tiwa Savage, one of Nigeria’s most talented female singers, treated fans to a delightful track called “Ma Lo,” featuring the Starboy Entertainment Records boss, Wizkid. This captivating song holds a special place as the sixth track on her Sugarcane Extended Play (EP), released in 2017.
The sweet melody, featuring Wizkid and produced by Spellz, continues to captivate audiences worldwide. As fans continue to enjoy this musical masterpiece, it remains a significant highlight in Tiwa Savage’s impressive discography.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one e-ay Wizkid e yo wamama Make e yarn una the ting oThis kind ting I never see o
I pressure dey high got me down wo-woh
My girl low down to me o Never ever leve me for crash o-wo-woh Girl you dey make me shiver o Girl if you leave I suffer o With you I get no wahala o I wan dey with you foreverroboskehskeh roboskehskeh
If not be you then tell me who o Dem go sempe dem go sempe Nobody messing with my boo Roboskehskeh roboskehskeh If no be you then tell me who o Roboskehskeh robo-yes-skeh Nobody messing with my booMa lo oh, Jor oh
You give me love I never see ohMa lo oh, Jor oh
Your love mean so much to me oh Ma lo oh, Jor oh You give me love I never see oh Ma lo oh, Jor oh Your love mean so much to me ohNot be what you do or what you say
My love is single nor be plural yeahBrother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde It’s how I feel when I’m rolling with you Number one ni Africa bad girl And the Starboy you know how we do Nwa baby, you scatter my heart, you And you load my accounti, you See I no go comot youMa lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh oh Your love means so much to me o-ooh Ma lo oh, Jor oh You give me love I’ve never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh Your love means so much to me o-oohRoboskehskeh roboskehskeh
If nor be you then tell me who o Dem go sempe dem go sempe Nobody messing with my boo Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Roboskehskeh robo-yes-skeh Nobody messing with my booOh, oh, oh oh
I never seen this kind of feeling
This love I believe in Oh, oh, oh oh Even when I dey try to leave him Something ’bout this feelingMa lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh Ma lo oh, Jor oh oh Your love means so much to me oh Ma lo oh, Jor ohYou give me love I’ve never seen oh
Ma lo oh, Jor oh Your love means so much to me oh