Timaya, a versatile singer/songwriter from Nigerian, aims to dominate with his impressive potential hit single “Dem Mama Anthem” featuring 2Solo, Recoba.
this fascinating track mentioned above comes from his 14-tracks album project, “Gift and Grace” was released on the 13th June 2008 through Dem Mama Records.
Those who have an appreciation for high-quality music absolutely need to add this wonderful song to their collection.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Olotu kpab bota
Kpab bota kpab bota kpab bota yee
2 Solo dey here say
Everybody know say na me dem be mama soldier
Where I dey siddon to write song
Dem say 2 Solo no go live long
But we no mind the air we still strong
Sway the way we no do you wrong
Nigga abeg, we don blow dey make our dough
See dem siddon dey criticize o
See dem siddon dey analyse o
Olofofo can’t stop our flow
I be allirion from 2 Solo
Osanobwa dey for my side o
If you like make you go babalawo
If you like make you no dance to my demo
My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
Na who be you wey wan block my way
I swear to God, e dey waste e time eh
My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
My name na DJ 2 Solo
A ma dem mama soldier
Oh-oh, iyee-iyee
A ma dem mama soldier
Oh-oh, iyee-iyee
A ma dem mama soldier
Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Oh nigga, leave me make I pass
Chai, we no dey the same classs
Obstacle come I go jump and pass
You say, holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
Say my own my own don better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lax
My own my own don better iyee