Timaya, a well-known Nigerian Afropop, R&B, and Afrobeat singer-songwriter, has released a stunning new tune titled “Chinekemeh.”
And this irresistible track is a part of his 14-tracks album project, “Gift and Grace” was released on the 13th June 2008 through Dem Mama Records.
To conclude, the awesome song with the great new melody is definitely worth a spot on your playlist if you enjoy good music.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
na Chinekemeh oh
If you like make you carry pump action
I go tell you say na Chinekemeh oh
You no go fit do me nothing
I tell you say na Chinekemeh oh
Odogwu Abu Ventures tell dem eh
I say na Chinekemeh oh
Well I say
My name na Timaya
Boy wey dey hot like your fire
Eh right around I dey strike like thunder
Very soon I go dey blow like bazooka
Boom
Everybody don begin dey wonder
Na who be this boy ah
Make una dey leave am oh leave am oh eh ai
Well I say
It’s a free style thingy
If you like make you go do your own thingy
Everybody say
It’s a freestyle thingy
Everybody make una go do your own thingy
Well I say my life I’m blessed oh
No nobody fit curse am oh
Jehovah don bless me
So I go shine among my enemies oh
Nobody fit stop me fit stop me
Na Chinekemeh oh
Nobody fit curse me
Baba God don bless me
Eh na Chinekemeh oh
Men its a true blessing
It’s a real true one
You no understand