The Cavemen, a naturally talented Nigerian music artist and songwriter, makes his way into the music stage with an amazing hit track called “Brother’s Keeper.”
this irresistible track is a part of his 18-tracks album project, “Love and Highlife” which was released on the 20th October 2021.
To conclude, the awesome song with the great new melody is definitely worth a spot on your playlist if you enjoy good music.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
My friend, my friend
Wetin dy happen oh
Why you dy para for me
You know say I be my brother oh
Why you dy vex for me
You know sae you be sister oh
Ka anyị ga n’ihu
Biko ji sie ike oh
Ọ nwere ònye mejọrọ
Yá agbahara oh
Asim ọ nwere ònye mejọrọ
Yá agbahara oh
Ka anyị ga n’ihu
Nwannem ji sie ike oh
Egwú oh
Egwú oh
Ka anyị wee be aňụlị oh
Asim egwú oh
Egwú oh
Ka anyị wee be aňụlị
Sawa sawa sawa sawa sawa sawa
Ahh, make we no fight oh
You know sae I be your brother
Make we no fight oh
Ahh, make we no fight oh
You know sae I be your sister
Make we no fight oh
Ahh, make we no fight oh
Make you no cry oh
Make we no fight oh
Ahh, make we no fight oh
Make we no cry oh
Make we no fight oh