Sound Sultan, a renowned Nigerian musician, has recently dropped his much-anticipated 8th Wondah Album, delighting fans with a fresh collection of tracks. Among these is the captivating new song titled ‘Hustle,’ which has quickly become a favorite among listeners since its release in 2020.
‘Hustle’ stands out as a testament to Sound Sultan’s musical prowess and ability to connect with his audience through relatable lyrics and infectious beats. This track encapsulates the spirit of hard work and determination, resonating with individuals striving to achieve their goals despite facing challenges.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
B-B-Beat by Big B
Bagbe oshi Ori arale oshi Gbesi oshi Toripe ari osuBack then I go, everywhere dem see memorning time I hustle ’til won bere si lu agogo
Dem recognized my clothe From the last time dem see me Right from the Omo, I waka from Race Course reach Orile
So I go fit see bus, to ma gbemi straight dele o O na, na, I waka, waka, waka If to say the ground fit talk oE go say
I hustle, hustle, hustle
See me here and see me there, I like I’m double Omo, I hustle, hustle, hustle Hustle until Oluwa bless my hustlePlenty people don line up o
Employment dey fired up o Dem say make you come sign up o Before dem go, go round up o Responsibility line up oNegativity call up o
Personality and your dignity Say na so dem go end up oI waka from Race Course reach Orile
So I go fit see bus, to ma gbemi straight dele o
I waka, waka, waka If to say my trouble fit talk o E go sayI hustle, hustle, hustle
See me here and see me there, I like I’m double Omo, I hustle, hustle, hustleHustle until Oluwa bless my hustle
Omu o wa ni oo
Sheybi hustle yii, wa wo bi aso gbera ni oo? Wos, o boy white yen wo ti shey rag pelu more swag Ehn, ole kan kan, oye ko ye eh ba yen Shey ori, malo ole oShey ori ole jade ola lo fe bless ee bayi
Wa ma lo sepe o fe slow E ma jara eeh, eh eh Oya hustle, hustleRace Course, inside bus
Won ri molla, ewepo Won ri Ibadan, only label, only shirt Wear one clothe, won ji aroWon ri Ikeja lori motto de Oshodi
Woni Ikeja, woni Oshod Woni Ikeja, woni Oshod I hustle, I hustle, I hustle, I hustle I hustle (TY Mix)