Super talented Nigeria singer-songwriter and music star, Runtown, comes through with a single which is titled “Successful”.
this mind-blowing track is also part of his 20-tracks album project, “Soundgod Fest, Vol.1″ was released on the 14th January 2019.
If you enjoy decent and lovely music, you should eventually add this extremely stunning song to your music library.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Eh
Eh heh
Eh
Oya Runtown wake up in a brand new Bugatti
Oya Runtown wake up in a brand new Bugatti
Oya Runtown wake up in a brand new Bugatti
Head to my toe
Na cavani
Started from the gutter
Now dem know me
Dem know me
Six figures dem coming
All about the money
Ba turenchi
Me back down
Iro ni
Wizzy pro on the beat
And the boys
Shut down Naija to Hong Kong too
Can’t you see the money pilling too
I came in the game with one t shirt one shoe no motor
Right now we balling too
Oya as dey na mi aliverse
In at the bed I be animal too
In at the back of the benz
I dey give all the girls
And dem call me the baba too
Runtown
Two baba too
See the ladies dem love me like eye pencil
My music dey make dem dey
Hmm Hmm too
Eh
Successful
Successful
Eh heh
Emi omo jesu
I am thankful
Successful
Eh
Successful
Eh heh
Emi omo jesu
Eh
Baba I am grateful
And go tell your favorite singer to retire
Runtown is on fire
On fire
Now we run the entire empire
Free styler
Money in the bank
No dey backfire
I make your favorite singer expire
Eh
Expire
Ha ha ha
Runtown
You already know