Patoranking, a famous Nigerian reggae singer and songwriter, has dropped a brand new astounding hit track tagged “Abule .”
this irresistible track is a part of his 12-tracks album project, “Three” which was officially released on the 28th August 2020 Through Amari Musiq/Empire.
the awesome song with the great new melody is definitely worth a spot on your playlist if you enjoy good music.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje