Nigerian music sensation Oritse Femi has graced fans with a soulful new single, “Bless Me,” that is sure to find a permanent spot on your playlist. The track is part of his debut album, “Wicked World,” released in 2009, and it’s the second gem in the collection of 10 remarkable songs.
The “Wicked World” album, housing this enchanting track, was dropped in 2009 and remains a timeless piece of Oritse Femi’s musical journey. As the second track in the 10-song lineup, “Bless Me” stands out as a testament to the singer-songwriter’s prowess and his ability to create music that leaves a lasting impact.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Jah rasta fara you be my god
Dakun elijah oba mimo As you no let me fall for my enemies Only you I go dey praise Jah rasta fara you be my godDakun Elijah oba mimo ye
As you no let me fall for my enemies Only you I go dey praiseSo give me the give the me the bad man know me Omo bad man won see sey dem see me fall Give me the give me the bad man know me Omo bad man won see sey dem see me fall
Mafami o orisegun gbemi o
Mafami o orisegun gbemi o
Mafami o orisegun gbemi o Mafami o orisegun gbe mi o eNobody know the value of man in life
Unless Jehovah done stamp you Many are called but the choosen are few What you gonna do when jah jah Call upon you Nobody know the value of man in lifeUnless if that person don leave you
Many are called but the choosen are few What you gonna dowhen jah jah Call upon youMafami o orisegun gbemi o e
Mafami o orisegun gbe mi o e Mafami o orisegun gbemi o e Mafami o orisegun gbe mi o eBaba loke na only you I love
Give me what I want no let meGo babalawo
Make you no vex sey I too dey ask you Only you fit show me the way Baba loke na only you I loveGive me what I want no let me
Go babalawo You no vex sey I too dey ask you Only you fit show me the wayDon’t give me the give me the bad know me
Omo bad man won see sey dem see me fall Give me the give me the bad man know meOmo bad man won see sey dem see me fall
Mafami o orisegun gbemi o e
Mafami o orisegun gbe mi o e Mafami o orisegun gbemi o eMafami o orisegun gbe mi o e
Oya enemy plan enemy fail
That na the work of Jehovah jireh Enemy don plan and enemy don failThat na the work of Jehovah jireh
Jah rasta fara you be my god
Dakun elijah oba mimo As you no let me fall for my enemies Only you I go dey praiseOya Jehovah jireh my alimighty god
Only you I go dey praise Jehovah jireh my almighty god Only you I go dey praiseMafami o orisegun gbemi o e
Mafami o orisegun gbe mi o eMafami o orisegun gbemi o e
Mafami o orisegun gbe mi o eOya any man wey god don bless
And he don make Can I hear you shout halleluyah Hallelu Halleluyah halleluyah Any man wey god don blessAnd he don make
Can I hear you shout halleluyah Halleluyah Hallelu halleluyahJehovah jireh my almighty god
Only you oh I go dey praise Jehovah jireh my almighty god Only you oh I go dey praiseJehovah jireh oba olke
Only you oh I go dey praise Jehovah jireh my almighty god Only you oh I go dey praise Oyigiyigi oba wa loke Only you oh I go dey praise Jehovah jireh my almighty god Only you oh I go dey praiseOrise mi o ma jemi te
Lowo eleda mi eOba wa loke only you I go dey praise
Ma jemi te Ma jemi te Ma jemi te Ob a wa loke dakun lo