Guess who’s back on the scene with a brand new jam? That’s right, it’s none other than the multitalented Nigerian singer-songwriter and musician, Olamide. After taking a short break from the music industry, Olamide has made a spectacular comeback with his latest track titled “Remember,” featuring Kayswitch.
More also this jam taken from his second studio album titled ”YBNL” Released 2012. Which he features some A-list artist i.e Kayswitch, Tiwa Savage, Dammy Krane, Davido, Kida Kudz, Reminisce, Base 1, Buckwyla, and Minus 2.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch Do not underrate us Cos you don’t know what we will do Move moveBack when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me And dem na wanna affiliate with me remember? Back when dem hating me Dey never fi stop underrating me remember? Back when dem hating me Dey never fi stop underrating me remember?See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah callDem no bi friend but dem
Act like I’m thier hommy Batti boys se mo jor omo mommy Back then when me sing dem ma yarn Coming from afar when dey see me dem ma runDem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na Ah owo tutun everyday aso tutun everyday Bata tutun everyday show tutun everyday Oh yea am getting paid oh mo ti elevateSee me now bad man Shii ehn heavy weight See my lion king na we dey run the town Lagos belongs to us hmm Jagaban
Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember Girls na dating me And dem na wanna affiliate with me remember? Back when dem hating meDey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me Dey never fi stop underrating me remember?Igba ti mo l’owo pelu aso ti n ma change Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change Oshey eruku toh package To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange Emi l’agba awo to n fi ase mu omi I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausasuccess, no question
Bo n gbo yoruba rapper Imi w’ani barawo bansa rasta! You know say me na bad man rasta! Don’t you call me a acting man mana rasta! Me na bad mana rasta! Your smile bank account getting fast man I no get answer to all your questions Am all about my Back when they hating me
Remember me stop underrating me rememberGirls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember? Back when dem hating me Dey never fi stop underrating me remember? Back when dem hating me Dey never fi stop underrating me remember?Big up to all my friends and fans and family Big up to all the girls, Ann and charity Big up to people wey I Love in all the vantity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite Hypocrite!Dem ma laugh with you now
And frown at your back Tell dem ma hypocrite Hypocrite! Dem ma chop with you now And start telling about no bi so! No bi so! Dey wanna hold us slow No bi so! No bi so! See as the thing dey go I thank God for the dollars in the bankI thank God say my brother na Dbanj
I thank God for the kind of life i’m living
I remember that was in the plan me tell themBack when they hating me
Remember me stop underrating me remember Girls na dating me And dem na wanna affiliate with me remember? Back when dem hating me Dey never fi stop underrating me remember?Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember? Back when dem hating me Dey never fi stop underrating meOlamide kayswitch