Extremely talented Nigerian rap virtuoso and performer, ODUMODUBLVCK unleashes his rap qualities through a brand new mind-blowing hit track dubbed “Tesla Boy.” featuring Blaqbonez.
This captivating track is also part of his 14-tracks extended play project, “EZIOKWU” which was officially released on the 6th October 2023 through Def Jam Recordings
the astounding new banger is a fantastic song that will undoubtedly find its way into your playlist.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Spy
Odumodublvck
Native
Big big boys
Pretty girls
Tesla boy
Eh!
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Who dem be? Where dem dey?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Wey my key? Wey my babe?
She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga
Swallow with starch
‘Nother banga
REMY boy, follow up, wey my kanda?
New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi?
We go fall out with racks
Abeg
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy oh
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Uh!
Got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass
Ahh ahh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn’t know I’m a star, yeah
Got the old man looking like ah
Ahh ahh
My apology, me I’m not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get if you not from the jungle
Ahh ahh
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing these whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy