Multi-talented Nigerian singer, song composer, Mr Eazi make a debut appearance in the music scene with an astounding hit track dubbed “Mandela.”
this stunning impressive track also comes from his 16-tracks album project, “The Evil Genius” which was officially released on the 27th October 2023 through emPawa Africa Limited.
Finally, this song is a fantastic piece of music for your listening pleasure. It does, however, deserve a spot on your playlist.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Zagadat
Mmmmm
I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni’ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah
I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh
That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
Oh Lord
I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni’ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah
I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh
That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
Oh Lord