Nigerian vocalist, songwriter, and DMW newly signed artist, Morravey has released her vocal dexterity through the release of a brand new astounding song tagged “Magician.” featuring Davido.
this inspired track is also part of his 5-tracks studio project, “Ravi” which was officially released on the 1st November 2023 through Davido Music WorldWide.
this impressive track is a song that will surely merit a space on your playlist if you appreciate good music.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up
Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me.
Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do
I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter
I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance