Lekki is a brand new afrobeat music track released with lyrics on 2 June 2022 by a talented nigeria musical artist, John Dreyz. And this amazing music is taken from his newly released 4 tracks album which is titled “Loverboy EP“.
Also, don’t miss out on this incredibly popular tune.
But the fantastic new smash is a superb banger that will certainly come up on your playlist if you love excellent music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Docside Theatres
Wetin dey her back o, na over load
E be like trailer wey block e road
Coca cola shape, o omo e choke, oh (o cho-choke oh)
She dey make me loose control
This one woke o no be joke
She cause wahala and she knows (oh no, no)
She be the baddest girl I’ve seen
Body sweet like cake icing
Her body hot, so enticing
She be the baddest girl I’ve seen
Body sweet like cake icing
Her body hot, so enticing
I jam this girl for Lekki
I jam this girl for Lekki o
Close to Admiralty (‘ralty-‘ralty)
Today I’m feeling lucky o (lucky, lucky)
She make me kolo
She do me like juju
She do me like juju
Na who born this fine girl?
Who born this sexy girl?
I follow her anywhere (oh no)
Na who born this fine girl?
Who born this sexy girl?
I follow her anywhere
She be the baddest girl I’ve seen
Her body sweet like cake icing
Her body hot, so enticing
I jam this girl for Lekki
I jam this girl for Lekki o
Close to Admiralty (‘ralty-‘ralty)
Today I’m feeling lucky o (lucky, lucky)
Omoge make we jojo, make we jojo, make we jo jones
Omoge make we jojo, meke we gbedu, make we jo jones
Omoge make we gbedu, make we dey do, make we gbedu jus
Omoge make we gbejo, make we gbejo, make we dey do, ose
Omoge make we jojo, make we no-no, make we no-no-no
Omoge make we jo-jo