HotKid, a well-known Nigerian Afropop, and Afrobeat singer-songwriter, has released a stunning new tune titled “On Colos.”
This impressive song was officially announced on the 30th June 2023 through Moshood Adeola.
The song’s catchy tune will win over everyone who gives it a listen. Having said that, this song belongs on your playlist without question.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Hmm hmm hmm
It’s Boom Beatz baby
Me I no want stress I swear I want to jaiye oo
Every blessed day na parte after parte oo
Make nobody come Dey give me bad energy ooo
I need someone to boost my Andrenaline ooo
Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Ahhh
Olo n farawe he’s smoking with Jago
On colos
On colos
On colos
Now e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos
On colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
On colos
On colos
Now e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos
On colos
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don Dey don Dey don Dey tell am e no gree ooo
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiii mamama
I tell am make e leave am e no gree ooo
Ehn Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago
On colos
On colos
On colos
Now e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos
On colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
On colos
On colos
Now e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos
On colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos
On colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree