“The Goat” Is a brand new hot and astonishing Hip-Hop and Rap single delivered by a naturally gifted Nigerian rapper, Erigga.
This amazing song “The Goat” appears as Track 16 on the deluxe edition of Erigga’s album project “The Lost Boy Deluxe Version” Which is released on 9 December 2022.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Abeg
Steady blazing my men
Paper boi
Omo this stuff is becoming too easy men
Too easy
Abeg
Baby dance with the goat
The goat wey dey feed una goat
Goat wey you goat wan dey goat
Your goat know e goat
She fit no tell you
Eyah
She wan fu*k with the goat
The goat wey dey feed una goat
Goat wey you goat wan dey goat
Your goat know e goat
E fit no tell you
Na me be the goat
Kele no get patience
Bye bye goodluck
Your pu*sy no be good luck
Na money we dey find here