“Bosi Gbangba” Is another trending throwback Hip-Hop/Rap single by a Multi-Talented and distinguished Nigerian retired rapper and record producer, eLDee.
This mind-blowing Hip-Hop/Rap song tagged “Bosi Gbangba” appeared as Track-Two on eLDee’s third album project “Big Boy” Which was released on 25 December 2008.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Eldee e e e
I’ma take you all to the, to the roots on this one
Naija, where you dey where you dey, come on
Oh girl as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I’m ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
O fi e sinu Honda
She omode ni e I wonder
Sho fe wa Hummer
Fo lo yankee fun summer
Eh on te brake
Instead ko wa wa je cake
Mo ma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I’m ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If na somebody own o touch am softly softly
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If you see somebody with another man own tell am say
Fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
E fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
E fi iyawo oni iyawo sile
Fi iyawo oni iyawo sile
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I’m ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I’m ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Bosi gbangba ka jo
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
Bosi koro ka fo
TKO
Eldee e e e e e e
And to all y’all who thought I was done
I’m just getting started