Kpa, is a brand new music with lyrics released on May 2022 by a Buzzing fast-rising Nigerian talented singer and composer, Aje. And this amazing audio mp3 is available for download.
On the other hand, the sharp sweet new tune “Kpa”, was taken off from his new project, ‘Street Anthem‘ EP which houses 4- solid tracks with no feature.
In the end, the great new melody is an awesome song that will surely be worth a place on your playlist if you are a lover of good music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
I stay woke all night
Like say i be kerosine
Many people no understand
Dem no know wetin i dey see
Many people dey tell me say
Oga you no dey sleep
I come dey ja won pe
For my country o
Na sin o
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
Pain is temporary
Pain is not for life
Sapa no fit finish me o
It can not take my life
Mo mo pe o mo mi te le
Oma to mo mi dada
Awon ton ro ejo mi po
Won ma to fara gbe gba
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
Na base on the kpa kpa kpa kpa oo ah
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won
All night no sleep o
Ka sa le gba ope
Me I no say one day pe o ma jo ra won