Memories, is a brand new music with lyrics released on 1 January 2022 by a talented Nigeria musical artist, Adewale Fastest featuring Menzel. And this amazing audio mp3 is available for download.
The sharp sweet new song “Memories,” comes from his much-anticipated EP titled “Genesys Of ATF.”
Finally, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
Listen up below!
DOWNLOAD
LYRICS
Oui
Dem think sey I dey gallivant
Sey I no wan dey look their side
Say I don get money o
Dem talk sey I dey do one kind
Sey I dey always no reply
Sey I don get money o
If I could put you in my sH0es
You’ll know what I’ve been through
You’ll know what I’m going through
All the memories of the bad days
I no wan dey get them no more no more
All the memories of the bad days
I no wan dey get them no more
No more no more no no
Did you ever think am gonna be this rich
Did you ever think am gonna make it far
Did you ever believe say level go set o
That boy from the hood from the ghetto
Oh oh
Now we so rich and famous
Living that life that we pray for
Ask no man for no favor
Oh no no no oh no
These few months I nearly kill myself
Food for thought I couldn’t feed myself
Nobody walk in my sH0es
But they judge my steps
Later say I Kolomental when I face my fears
Olohun
I remember when nobody know me
When Owu dey blow me
Ti mio ti achieve goal mi gba penalty milo throwing
Now owo tide everybody npemi blood mi
Blood kor crips ni
Kilon so free me
All the memories of the bad days
I no wan dey get them no more no more
All the memories of the bad days
I no wan dey get them no more
No more no more no no
I know you no go believe if I tell you something
You gats craze when it comes to surviving
Yea
Kilon so
Eje kan so
Eje kan ma Soro lo lo lo
They never knew that am gonna make it dis far
Who dey check
Oluwa na my keeper
Level yen ma loud
Even taba whisper
Ani need lati gbawon Loju
Before Dey see star
We outchea stunning
Rip to mummy
Rip to daddy
Those are ma real homies
Sacrifice everything kin le ni life
Hope am making yer proud
I really miss yer
Did you ever think am gonna be this rich
Did you ever think am gonna make it far
Did you ever believe say level go set o
That boy from the hood from the ghetto
Oh oh