9ice has once again proven his musical prowess with this latest release. “Liquor” is a track that resonates with those who appreciate good music, making it a must-listen for anyone looking to elevate their music collection.
This classic hit comes as part of 9ice’s “Tradition (Reloaded)” album, released on December 5, 2009. We’ve got good news for you – you can download “Liquor” for free and enjoy the vibes it brings.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
This liquor mega, go make una eye high (omo yi o mo mi)
This liquor mega, go make una eye high Omo yi o mo mi (oh oh oh) Omo yi o mo mi (liquor dey here oo), kemi mi aye oh Omo yi o mo mi (liquor dey here oo), kemi mi aye oh Ye ye oh, ye ye oh, ye ye oh (liquor dey here oo) Dum di he dey here he dey here (liquor dey here oo)Call me commando for your car park
Some Taliban dey here with their caftan We no mind and we no send All we want na to party Remember who you are make you compareWetin we come do na to johli
For your area you be yapian
Liquor dey here, let’s see your reaction Liquor na water Wey dem master take dey shaiye Liquor na waterOverdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o Join me and fill ahrayt (high) Liquor dey here o Join me and participateWell you dey here you know the number to dial
Black or white go make us Dont be too hostile let’s be social When we no high let’s do what we canYou don’t have to be partiall want eh he dey here And for the last time let me shaki as l want eh
Baby feel me feel my potential This is sexual and spiritual I do and I boost for my credential For all that cares it is official And for the first time let me do as Liquor dey here
Overdose dey worry meOrogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here oOver the sea across the bridge
Smoke dey seal dey go dey seal dey go Under the bridge by the end of the streetLate hour mopul go show dey go showlight world cup See your face you don spoil omo baba e sandal be soil Am so blind am so high wey thing you want tell the rudeboy hey Am so scare am so fast mo sumo like dat rude die e
No be say dem want catch us Our ways be there ways so we chop up Smoke live long so we bulf up With some liquor we go Omega
Overdose dey worry me Orogbo ati ata leni mo poopoNa my personal mix eh
Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here oOverdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt high Liquor dey here o Join me and participate Liquor dey here oOverdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo Na my personal mix eh Liquor dey here o Join me and fill ahrayt highLiquor dey here o
Join me and participate Liquor dey here oHe dey here
He dey hereHe dey here
He dey here He dey here 9ice in the building