Solidstar, the acclaimed Nigerian singer and performer, graced the music scene with the enchanting track “Anointing.” This soulful tune is a gem from his project titled “Grace & Glory,” released in 2013. Fans eagerly anticipated this musical offering, as Solidstar, known for his musical prowess, delivered a song that resonates with both joy and contentment.
The brilliance of “Anointing” extends beyond Solidstar’s vocals, thanks to the skilled hands of music producer Mecca E. With a keen understanding of quality and musical fitness, Mecca E added a layer of sophistication to the sound, making it a truly remarkable piece. The synergy between Solidstar and Mecca E is evident, resulting in a captivating and well-produced track.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
[Intro]
Na na
(It’s Mecca E on the beat)
Oh na
Na na
Alright
[Verse 1]
Ararara
You see me, you see me dey spend my cash
My cash
Ororororo
Anywhere me go, dem dey clear my road
My road
[Hook]
Mhmm, na anointing
Ah, I know me I get the anointing
See, omo na anointing
Don’t tell me what they say
I know me I get the anointing
Ano anonono
Who no go know go know
E get wetin I dey see
Me I dey see
A na na no
You see me dey spend my dough
E get wetin I dey see
Omo me I dey see
Na anointing
You know
I know me I know na anointing
Na anointing
You might also like
Oluchi
Solidstar
Worry Me
Solidstar
Think U The Shit (Fart)
Ice Spice
[Verse 1]
Omo no go there oh
Hold it
I’m from AJ city so I no dey le oh
Oh no
See my head dey there oh
Oh no
You wan bring it down, omo ma lo be oh
Obe oh
[Hook]
Mhmm, na anointing
I know me I get the anointing
See, omo na anointing
Don’t tell me what they say
I know me I get the anointing
Ano, anono
Who no go know go know
E get wetin I dey see
Me I dey see
A na na no
You see me dey spend my dough
E get wetin I dey see
Omo me I dey see
Na anointing
You know
I know me I know na anointing
Na anointing
Ai, na anointing
[Verse 2]
Who no go no go know
I don go, I see and I know
No be play, omo no be joke
You paying your bills, today you know na anointing
See, my brother I say na anointing
Oh na, anointing
[Hook]
Who no go no go know
E get wetin I dey see
Me I dey see
Anana no
You see me dey spend my dough
E get wetin I dey see
Omo me I dey see
Na anointing
[Outro]
A na na no
A na na, a na na na na na na no
A na na no
A na na no
A na na, a na na na na na na no
A na na no
Anointing
I know say I get the anointing
If you know say you get the anointing
Ah, me get the anointing
And I know say you get the anointing