Odumodublvck, a phenomenally talented Nigerian singer and performer, has released yet another incredible track titled “Wotowoto Seasoning.”
And this outstanding song was officially released on the 24th June 2023 through NATIVE Records.
if you enjoy good then you should include this wonderful and amazing song in your playlist.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
[Intro]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)
[Verse]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The [?], e tight, the Hammer wey I palm
I drink, ah-ha (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but
[Chorus]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
[Outro]
Oya, oya, oya oh (Oya oh)