Father Abraham, is a brand new music with lyrics released on 18 December 2020 by a Talented Nigeria musical artist, Mohbad. And this amazing audio mp3 is available for download.
The song was taken off his debut extended playlist titled “The Light (Imole)” which consists of 8 amazing tracks.
Also, don’t miss out on this incredibly popular tune.
But the fantastic new smash is a superb banger that will certainly come up on your playlist if you love excellent music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cox your people are going astray
Come dwon o
They no love each other other again
Come dwon
Asset dey worry some o
Come down
This life no balance again
Come down
Ayinla ayinla
You know how you dy cause
Yawa yawa
Shebi if you see rafa
Ma fa
Wey dey speak gbana
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cox your people are going astray
Come dwon o
They no love each other other again
Come dwon
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down
Ayinla ayinla
You know how you dy cause
Yawa yawa
Shebi if you see rafa
Ma fa
Wey dey speak gbana