“Nyen Ego” Is titled the title of this mind-blowing and inspiring Hip-Hop/Rap single that was released on 27 May 2022 by a talented and hardworking Nigerian indigenous rapper, Alexo Koko featuring Jeriq.
Also, that is simply a wonderful smashing single you don’t need to miss.
So if you’re taking note of music, you`re nearly surely in ownership of the amazing quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Koko boy alexo
Ogbee
Iyoo
Papa God Papa
Bless the sow dio money
Make e turn to zedio o
Biko nyem ego
O Chineke Chineke
Bless this empty bank account o
Make money full it o
Owomida as you see me now
I wan make am I wan chop life
Baba bless me now make my mama smile
Make them feel me now
O chineke nyem ego o
O biko nna nyem ego o
O chineke nyem ego o (iyoo)
O biko nna nyem ego o (ogbe) nyem ego
Our father in heaven
Otuto diri aha gi
Anyi na ekwu maka gi from onisha to galili
Abum apostle e na epkichi from ndi pharisees
Obala making money di namee my family
Nyem ego nyem ego
No more borrow borrow
Nme ogbe adili elekwa pure water na barrow
Chitin ka arrow
Kilin ka Sub-Zero
Abum a super hero I came from super zero
Agbalugom slippas
Egilum egbe egim Cutlass
To go find where una de see this money
If I see am nmge kwuo ugwo Ferrari (ogbe)
Papa God Papa (papa God)
Bless the sow dio money (acho mu ya)
Make e turn to zedio o (bunye mu ya)
Biko nyem ego
O Chineke Chineke
Bless this empty bank account o
Make money full it o
Owomida as you see me now
I wan make am I wan chop life
Baba bless me now
Make my mama smile make them feel me now
O Chineke nyem ego
O biko nna nyem ego
O Chineke nyem ego
O biko nna nyem ego nyem ego
Nna anyi bi nligwe high lowth be thy name
Zazie nyi ka nyi Bute Ike ka dangote
I no need much
10 million euros dikwa ok
I wanna dey alright ihe obula nchoro ngote
I de pray for long life i no wan die for young age
Make my enemies de look like say I de for showcase
Forward ever backward mgba
I no de look person face
Chineke ezakwa m epkela oga di kwa ok
Billion and billion go good for my body
Na why I de grind say make I bless my mummy making money stady balling
Adim emeife honey abum an igbo boy so I no de joke with money
Papa God Papa
Bless de sow dio money
Make e turn to video o
Biko nyem ego
O Chineke Chineke
Bless this empty bank account o
Make money full it o
Owomida as you see now
I wan make am I wan chop life
Baba bless me now
Make my mama smile make them feel me now
O chineke nyem ego
O biko nna nyem ego
O chineke nyem ego
O biko nna nyem ego nyem ego