“Day One” Is an amazing and fascinating afrobeat music by a very talented fast-rising Nigerian musical artiste called, Xnerich featuring Bella Shmurda & Flykid.
This melodious tune was released on 8 October 2020 under his XNE Entertainment.
We would like you to add this undeniable hit song to your playlist, you won’t regret it yuh.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Yeah eh
Hayayaya
UH yeh
One time one time
Turn it up one time Boy Flykid
Hayayaya call me shmurda
Fly xnerich Fly
Shmurda Jaya
Hustling hard from the day one
How e really be kole ye won
Hating on me kole pewon
Cos I be grinding on my own emi o lewon
Hustling hard from the day one
How e really be kole ye won
Hating on me kole pewon
Cos I be grinding on my own emi o lewon
Won na fe pe kin Talia
I’m living on Alubarika
Designers tops mode Sha nikka
Omo to sanle todi radical
Ain’t nobody show me pity yeah
Don’t hate me for no reason yeah
Cos I wait my time and my season yeah
Hustler no dey gba holiday o
Emi ni mo mo Ibi motide o
Dem Don dey hate me no be today o
No be today o
Mama told me just dey look all of them
Look all of them uuh
Who’s badder than
Who’s badder than you
You know say wonbe ni
Awon Gan dem no want trouble hayayaya
Just dey look all of them
Look all of them uuh
Who’s badder than
Who’s badder than you
You know say wonbe ni
Awon Gan dem no want trouble hayayaya
Hustling hard from the day one
How e really be kole ye won
Hating on me kole pewon
Cos I be grinding on my own emi o lewon
Hustling hard from the day one
How e really be kole ye won
Hating on me kole pewon
Cos I be grinding on my own emi o lewon
Cigarette Cigarette
Everyday I pack Henny on Hennessy
Haaa Me I’m never stopping
No horn for no badman no stopping
Say where dem dey when I dey hustle ha
Where dem dey when I dey grind
Kole ye won haa
Everyday hustle kole ye won haa
Haa e pewon kanlo pejo haa
Tan ba sare won le le mi ba ha
Just dey look all of them
Look all of them uuh
Who’s badder than
Who’s badder than you
You know say wonbe ni
Awon Gan dem no want trouble hayayaya
Just dey look all of them
Look all of them uuh
Who’s badder than
Who’s badder than you
You know say wonbe ni
Awon Gan dem no want trouble hayayaya
Hustling hard from the day one
How e really be kole ye won
Hating on me kole pewon
Cos I be grinding on my own emi o lewon
Hustling hard from the day one
How e really be kole ye won
Hating on me kole pewon
Cos I be grinding on my own emi o lewon
Just dey look all of them
Look all of them uuh
Who’s badder than
Who’s badder than you
You know say wonbe ni
Wonbe ni hayayaya