Talented Nigerian Rapper, Singer,Victor AD has just dropped a brand-new song titled “Normal.”
The producers behind this amazing song was released by “RED EYE/Azuri” which was Officially announced on the 14th April 2023.
We strongly advise you to add this fantastic song this to your Playlist, because this song is currently trending global.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Intro
I dey fear you
Redeye for them
Craze
Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them move side I change am for them
If them wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch
Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people