Walahi, is another hot brand new Hiphop/Rap single released on 2 September 2022 by two talented nigeria musical artists, Tobii WTW & Kadens.
Furthermore, this amazing tune “Walahi” Serves as track 1 on Tobii WTW & Kadens join debut project which is titled ‘Wake Up Vol 2‘.
Also, that is simply a wonderful smashing single you don`t need to miss.
So if you`re taking note of music, you`re nearly surely in ownership of the amazing quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
I’m the…
You know it’s Tobii with the wave
Aye Aye
Wetin I do to your shawdy go make her to tell you the truth say i good no be lie
I’m so alive to this jonzing niggas if they crossing my line omo guy dem go die
(Gimme the gun)
Shooting the pussies wey always dey sly
When they begin to dey hear say you blow they be coming like chickens to follow u fly
Steady piping yeah yunno I’m a beast
Pray for the bread make e choke for my life make e start to dey rise when I add am with yeast
Judas dey come make e kiss me for cheek
I go comot en teeth I go make sure e bleed
Started a war now you coming for peace?
Ah Omo you better dey miss
Never compare me to niggas who always deliver like dogs like I said I’m a beast
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
(Walahi talahi)
Walahi talahi
Walahi talahi
You too Dey lie
(You too Dey lie)
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
You’re not my guy
So it’s Back to the basics
Niggas so fake
So these niggas don’t faze me
I put in work
So don’t call me lazy
Just left the stu
Then I’m calling your baby
(Then I’m calling your baby)
Then she calls me Papi
She comes for the stick
Then trust I ain’t slacking
I’m attacking
Her cheeks I’m clapping
We ain’t casting
But she just left my place
So Trust me Bro she’s capping
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
(Walahi talahi)
Walahi talahi
Walahi talahi
You too Dey lie
(You too Dey lie)
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
You’re not my guy
Hey bros
(Everywhere Dens)
Walahi talahi my guy you no reach
I hear your song I just dey roll since
You no too know but better know this
We’re talking rap, you can’t compete with those things now (Haba)
Go delete all those things now
Ehn
You no dey fear God?
Abi you deaf, you no dey hear word?
You still dey play am, you no dey hear stop?
You no dey hear pause? Bros!
No be say I too sabi but see I sabi die
Wanna know how? Add X, divide the Y
Yeah I got the sauce and you just can’t deny
You can’t recognize it
Ugh
I dey change style anyhow like Kamasutra
If you want smoke I be Kalakuta
Because Walahi talahi see Kadens too bad
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
(Walahi talahi)
Walahi talahi
Walahi talahi
You too Dey lie
(You too Dey lie)
Walahi talahi
Walahi talahi
Walahi talahi
(You no Dey try)
Walahi talahi
Walahi talahi
You’re not my guy
Miss caps alot
Out of the circle
Losing the plot
Say that you got
All you got caught
Pushing your buttons
I know the spot
Been alot of talk they need to shut up
Cause you wasn’t even there when man dey lock up
Lock up
Feel the pressure to ride then flock up
Cause you man got stiff when 12 hit block off
Humble beginnings
You know the rest
Cause I was winning you hit reset
Pest
Rest
You not the best
Probably the best dressed but that’s less
Nah you need more yards on that dress
Nah you need less smoke on your breath
Nah you need more bars to come test
Know you obsessed
Need to confess
Guy why this thing
Why this thing cut so sharp