The title “Yawa” Is given to this astonishing afrobeat single by a phenomenally talented fast-rising Nigerian singer and songwriter, T.I Blaze featuring Backroad Gee.
This smashing catchy afrobeat tune dubbed “Yawa” Serves as Track-Three on T.I Blaze’s first studio album project “El Major” Which is released on 18 November 2022 under the Dvpper Music imprint.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Oh-whoa, ah
Uh-uh
It’s been a cold journey
E no easy for the side me I came from
Momma said “no money”
Steady dey for the street, mhen, I’m far gone
I do my hustle, I dey throw my jigger
Dey one side, I dey pop my liquor
Bad energy wan dey low my moral
Can’t believe issa one man soldier, ah
Omo, na biggy-biggy baka wey you carry-carry
Na why I no fit tell my girlie say “me, I no do again”
I’ll make sure say your answer really tally-tally to my questions
Unless, you go face yawa
Girl, I no care wetin go talk county
I dey see the things wey you dey hear
Wey me dey hear
Brother mi, no more thinking
You go face the yawa
(You go face yawa, you go face yawa, uh-uh)
Unless, you go face yawa
(You go face yawa, you go face yawa)
I’m the man with the power
She want do me in the shower (do me in the shower)
Girl, I got less than a hour
Please, don’t gimme yawa
I ain’t got time for that nonsense (no)
Walk up to London, she thought it was content
She want chill with the big boys
Bam-bam boogie with the big toys
Brr, big noise, bet you can’t duck, f-, haba
Baby girl, I can protect you, no other
Omo, na biggy-biggy baka wey you carry-carry
Na why I no fit tell my girlie say “me, I no do again”
I’ll make sure say your answer really tally-tally to my questions
Unless, you go face yawa
Girl, I no care wetin go talk county
I dey see the things wey you dey hear
Wey me dey hear
Brother mi, no more thinking
You go face the yawa
(You go face yawa, you go face yawa, uh-uh)
Unless, you go face yawa
(You go face yawa, you go face yawa, uh-uh)
TI BLAZE, may the lord God We serve give you more talent, You are too much