Try, is a brand new music with lyrics released on 25 February 2022 by a Multi-talented Nigerian recording artist, and songwriter, T.I Blaze. Pulled from the newly released The Fresh Prince of Lagos EP.
Also, don’t miss out on this incredibly popular tune.
But the fantastic new smash is a superb banger that will certainly come up on your playlist if you love excellent music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Hmm ah ah ahh (Yo)
Ayy yeah yeah yeah (Big Vibes)
Hmm hmm mm hmm
I get many thing wey dey bother my mind (Bother my mind)
And if dem ask me I tell them brother no mind oh (No mind oh)
I no dey copy cat I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)
Na everybody get time oh (Na everybody get time oh)
Been a long time on the road (On the road)
Jejely cut my coat (Jejely cut my coat)
I no fit give up kept on trying (Kept on trying)
More shot for the goal (More shot for the goal)
I don try I don try
I no fit to stop to try till I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy ayy (Oju mi gan ti ri)
I’m up all time
All on Jah
Eni ton w’owo o kin wa’ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey cut trouser for your gown
I no go fit run from God (Run from God)
I came from the street no joy oh (No joy oh)
Many men six feet gone oh (Six feet gone oh)
No more sorrow only joy oh (No more sorrow only joy oh)
I don try I don try
I no fit to stop to try till I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (O rimi pe mo jade tan)
K’araye malo rimi tan oh (K’araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (Oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri ayy ayy (Oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan
K’araye malo rimi tan oh (Ahh ah ahh)
Oju mi gan ti ri nkan (Yeah ayy ayy ayy)
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ahh yeah)
O rimi pe mo jade tan
K’araye malo rimi tan oh (Ah ahh ah ahh)
Oju mi gan ti ri nkan
Oju mi gan ti ri nkan yeah yeah (Ah ah ahh yeah ayy)
Yo
Big Vibes