Olakira, a multi-talented performer and singer from Nigerian, makes an appearance with his infectious track “Kisses”.
This outstanding song was announced by U&I Music which was officially released on the 30th June 2023.
this impressive track is a song that will surely merit a space on your playlist if you appreciate good music.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Kisses for you make your order today
I don’t really know wetin’ you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to pay
Kisses for you make your order today
Na tsunami you shake, oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way
Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want, eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?
My spiritual baby pray for me all night
Na me off light
Private session we dey cast and bind
Upakandam style
Only for my personal ashana
Omo no be silicon tatata
This one na original chachacha
Kisses for you
Make your order today
I don’t really know wetin you want to say
When you call on me
Am ready on my way
Am ready to play
Kisses for you
Make your order today
Na tsunami you shake oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way
Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Kilofe
Wetin you want eh
Where you dey
Share me location
Kilo gbe
Ofili ganga
Panel beat your body bumper
Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl, I owe you one kiss
Why you dey do me like this?