Talented Nigerian rapper from the east, Sparkle Tee showcases another earth shattering Highlife inspired afrobeat titled “Echi”.
And this awesome sound which is produced by a well-known serial hit-maker, Barmy. was officially released on 20th November 2021 through the label, Tatiana Records.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
You fit give me casted update o
With grace I go use am collect o
Same road wey we treck we go ride Benz o
Na man dey hustle oluwa dey bless
E fit be your turn today
Tomorrow blessing go come my way
Na oluwa update sure pass
Nke mu bu nkem mu o ye ye
Nobody knows God’s plans
Anybody wey dey hustle get chance
My own grace naked e no wear pant e dey grow everyday like a river side plant
Onye ma echi o
Onye ma uwa
Onye ma echi o
Onye ma uwa
Onye ma echi onye ma uwa
Echi di ime
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Tomorrow is pregnant
Update akolam
Client akolam
Dollar akolam
Pounds akolam
Onwu ike egbulam
Owu asakwala nu mu o
Echi di ime
Popo afulam
Osu imi afula
Oko nshi afulam
Ndi witch afulam
Onwu ike egbulam
Owu asa kwala nu mu o
Echi di ime
Onye ma mgbe oga eme zi nu
Nobody knows when e go happen nu
After the night we get the afternoon
If God vex my cashout fit be double lu
Nobody knows tomorrow
Don’t laugh a brother because say em dey borrow
Na the same hand wey dey push wheel barrow
Fit collect and start to cruise lambo
You fit give me casted update o
With grace i go use am collect o
Same road wey we trek we go ride Benz o
Na man dey hustle oluwa dey bless
Onye ma echi o
Onye ma uwa
Onye ma echi o
Onye ma uwa
Onye ma echi onye ma uwa
Echi di ime
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Tomorrow is pregnant
Update akolam
Client akolam
Dollar akolam
Pounds akolam
Onwu ike egbulam
Owu asakwala nu mu o
Echi di ime
Popo afulam
Osu imi afula
Oko nshi afulam
Ndi witch afulam
Onwu ike egbulam
Owu asa kwala nu mu o
Echi di ime
I remember when they tell me say my song e no go pass head bridge
Say I must to wash my tongue before I make a hit
But I tell them i am a Zion seed
Shay na because of my sake oluwa bleed
Each an everyday and night i dey pray
When they hear my song they say na play I dey play
But my mama tell me say na time e go take Timothy nwam jisike
You fit give me casted update o
With grace I go use am collect o
Same road wey we trek we go ride Benz o
Na man dey hustle oluwa dey bless ye ye
Echi from Sparkle Tee is my best song ever, its inspirational and full of upliftment, my best line is” NOBODY KNOWS TOMORROW DON’T LAUGH A BROTHER BCOS SEY EN DEY BORROW BCOS THE SAME HAND WEY DEY PUSH WHEEL BARROW FIT COLLECT DEY CRUISE LAMBO, you know most people treat the poor anyhow bcos they rich, but whatever you do remember nobody knows tomorrow