Promising Nigerian singer and well-known record producer, Pheelz comes out with another outstanding music titled “Ewele”.
And this hypnotizing record serves as 8th Track on his first extended play project titled “Pheelz Good”, released on 9 February 2023 through DC Talent Agency.
We would like you to add this undeniable hit song to your playlist, you won’t regret it yuh.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Verse 1
Omo this hustle make you dey reason things brother man
The kind of things wey go ginger you, give you wings
Omo dem think say we both dey the same plane
But dem no know say their own flight na economy
Pre-Chorus
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo
Chorus
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba
Verse 2
Omo, take me for instance oh
They just wan use me kan gbe kan so
Plan wey dey get na there business oh
I’ve been consistent on these stairs oh
But shori
Ode lo like
24/7 I’m on the grind
All their strategies but I don’t mind
I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah
Pre-Chorus
They wan see my sorrow
Wo fe je kin koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can’t talk
Ridimakulayo
Chorus
Ewele
Ewele, ewele
Case ita gbangba
Talomode, talagba
Ewele
Ewo lekpe, ewo Lekpe
Case Ita gbangba
Talomode, talagba
Outro
Yeah, sho ye?
Omode yi, sun mo bi
Sho ye?, nibo
‘Cause omode yi le koko
‘Cause omode yi le koko
‘Cause omode yi le koko
Ridimakulayo