Talented and renowned Nigerian indigenous artiste, Papisnoop introduces an amazing afrobeat single titled “Best Indeed” featuring Damo K.
Furthermore, this awesome sound is crafted and producer by a tremendously gifted record producer, Jadu.
And was officially released on 24th March 2023 through the label, Zanku Records.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Killalala oloun
Damokilla baby oh
Alaga adugbo
Oun spinffy
God I know say you dey for me, even
Road safety sef still dey get accident
And na you be my energy ye
Baba na you be my confidence,ah
Congratulations everyday
Omoh nothing like
Condolence, shoutout to that very pain
Very pain wey give me sense
The only outcome is income,
Now I stand ontop like
Kingkong shagadigi shagadingdong
Kingkong shagadigi shagadingdong
You know killababy na him sing song
They wan take the best in me
They no want invest in me
But dem forget say na destiny, ah
Oluwa be da best indeed
Oluwa be da best indeed
Too much talk no dey full basket
Alo anbo re no bi too much sense
Won package fun wa ni accent
But no bi say we no go still pass dem
Ah to god be the glory alhamdulillah
Me and the gang on a trip to dubai
So tawa ba ra nkan lowo godson
No half payment
We paying in cash with no doubts
Awa ti step up ati step up game
An shey ase toma check up late
Kan to laju peren ati pin update
Kan to laju peren ati ja wo state
Ah
Ati fun won ni demo cd wonle help
Di eh lobaku won ba ti bojuwa je
Ah ah
Ta lo mo eh
Ta lo help ??
Shebi back then
A sa le ba yin wo set
Kini major
The only outcome is income,now I stand ontop like
Kingkong shagadigi shagadingdong
You know killababy na him sing song
You know killababy na him sing son
They wan take the best in me
They no want invest in me
But dem forget say na destiny, ah
Oluwa be da best indeed
Oluwa be da best indeed
Ahn wo
Loru crossover
Emi ati jesu ani majemu pe aye mi ma turnover
Ode ma look better
Life could be rough but and the end he blend
We go ball proper
Wonu gbe lowo wa
Shey yen loma mumi sober
Alaye you can do better
I gat it own my own
I gat to put my city on the map
And it’s time to dey takeover
Gba! Gba!!
Two shots in the air
When im in a penthouse in the sky with a birds eye view
Who dey come go dey fear
Owu no fit touch us daily routine we dey spend pass you
They wan take the best in me
They no want invest in me
But dem forget say na destiny, ah
Oluwa be da best indeed
Oluwa be da best indeed
Do you find Sheldox useful? Click here to give us five stars rating!