“My Side” Is another trending afrobeat single, released on 16 September 2020 by a talented Nigerian singer signed under Woke Entertainment, PaBrymo.
Also, this mind-blowing and wonderful afrobeat tune tagged “My Side” Appeared as track 4 On PaBrymo’s debut extended play project which is titled “Ecstasy“.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Ijelup iyop
Iye
Iyanup iyop
Iye
E balance it up
Pabrymo Dey yarn ohh
The girls dem Dey wine oh oh
Iyanup iyop
Iye
Ijekup iye
Fre eh eh eh eh eh eh eh
She step into the room like an angel
Smelling so nice Omo the money dey
I can feel it from a distance
Omo the thing wey I see
My mouth can tell oh
That kinda feeling when you see a star
Me I just sit down here dey hope oh
Na when you go looku my side
Omoto shun
Omo to civilize
Amarachi am so emotional
Come gimme love early momo
Na when you go looku my side
Omoto shun
Omo to civilize
Amarachi am so emotional
Come gimme love early momo
I Say wetin I go do if I no get you
Get you
Girl I fit to mad if I no get you
Anywhere you go girl I go beg you
Follow you from shitta down to ketu
I Say wetin I go do if I no get you
Get you
Girl I fit to mad if I no get you
Anywhere you go girl I go beg you
Follow you from shitta down to ketu
When you go come looku my side
Omo to shun omo to ni tani for mine
Omoto shun Omo to ni tani tana
Omoto to shun Omo to ni tani tana ye
When you go come looku my side
Omo to shun omo to ni tani for mine
Omoto shun Omo to ni tani tana
Omoto to shun Omo to ni tani tana
Yeh!!!
Sit down for here just dey wonder
Calculating how to get your number
Wishing we can go home inside my honda
Iye eh eh!!!
Somebody tell me what to do
Should I try to come across to you
When you go realize that I am looking at you
Oh girl I dunno ohh
Na when you go looku my side
Omoto shun
Omo to civilize
Amarachi am so emotional
Come gimme love early momo
Na when you go looku my side
Omoto shun
Omo to civilize
Amarachi am so emotional
Come gimme love early momo
I Say wetin I go do if I no get you
Get you
Girl I fit to mad if I no get you
Anywhere you go girl I go beg you
Follow you from shitta down to ketu
I Say wetin I go do if I no get you
Get you
Girl I fit to mad if I no get you
Anywhere you go girl I go beg you
Follow you from shitta down to ketu
when you go come looku my side
Omo to shun omo to ni tani for mine
Omoto shun Omo to ni tani tana
Omoto to shun Omo to ni tani tana ye
when you go come looku my side
Omo to shun omo to ni tani for mine
Omoto shun Omo to ni tani tana
Omoto to shun Omo to ni tani tana ye