Ginger Me, is a brand new afro-beat song released on 13 October 2020 by a prominent young talented nigeria musical artist, Otega. And this amazing audio is lifted out of his newest album with 18 tracks which is titled “Really Bhard (All in One Body)“.
Also, don’t miss out on this incredibly popular tune.
But the fantastic new smash is a superb banger that will certainly come up on your playlist if you love excellent music.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
LYRICS
Shey you no say boys no deh joke o
Shey you sabi say del girls no deh play
Everybody need the paper o
Tega gan bayi, Jogbo street o
Shey you no say boys no deh joke o
Shey you sabi say del girls no deh play
Everybody need the pay
And plenty people no deh slack o
No be fight I’m just really bad I know
Do what you gat to do to get the bag
Wo Lon wa mi, dem deh find me
But they can’t see , cos I come clean shining
Vibing to the base and the guitar strings
Omo na money wey deh ginger me
Wetin deh ginger me, omo na money wey deh ginger me
Too much talk no deh ginger me
Too much noise no deh ginger me
Wo Lon wa mi, dem deh find me
But they can’t see , cos I come clean shining
Vibing to the base and the guitar strings
Omo na money wey deh ginger me
Too much talk no deh ginger me
Too much noise no deh bring money
Many places I go , many places I been to
People no deh show love
When I gat the dough up , towo na ti wa plenty ppl go show love
Na money deh ginger me , too much talk no deh ginger me nobody fit hinder me
Na money deh ginger me o
Na money deh ginger ,I’m just a believer
Me im not a deceiver, I’m a believer imma die a reciever …
Na money deh ginger me too much talk no deh bring money o
I to say me I be ghetto boy me I no deh forh o
Na money deh ginger me , na money deh gimme liver
Im just a believer , imma die a receiver
Na money deh ginger me too much talk no deh ginger me
Too much noise no deh bring moneeey
Wo Lon wa mi, dem deh find me
But they can’t see , cos I come clean shining
Vibing to the base and the guitar strings
Omo na money wey deh ginger me
Wetin deh ginger me, omo na money wey deh ginger me
Too much talk no deh ginger me
Too much noise no deh ginger me
Wo Lon wa mi, dem deh find me
But they can’t see , cos I come clean shining
Vibing to the base and the guitar strings
Omo na money wey deh ginger me
Too much talk no deh ginger me
Too much noise no deh bring money o
It’s high mix
Tega gan bayii
Jogbo street o