Dem Know, is another hot new afrobeat song released on 19 November 2021 by a Sensational Nigerian talented rapper and singer, Otega, Off his 2021 album project which is titled “Proclivity“.
Also, this is definitely a great smash single you don’t want to miss.
So if you’re listening to music, you’re almost certainly in possession of the latest quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Otega kan bayi
Otega gan gan
For the ghetto dem know
Mi I just dey do my own
I dey set caro
Cause I must to carry caro
For the titi dem know
Me I just dey do my own
I dey do am all along
I dey find money to maintain caro
Plenty places wey I won go
Plenty people wey I won know
And at a time I fit dey confuse
But I learn from my mistakes
Where my brothers brother sisters wey dem dey
Wey we start together wey dem dey
Say it to my face if you don’t feel me
I know dey ever believe in say them say
Where my brother sister wey dem dey
Wey we start together wey them they
Say it to my face if you don’t feel me
I no dey ever believe in say them say
I no be steel
I can feel inside me
Do you feel it inside you
Do you feel it inside you
Omo I no be steel (Omo l no be steel)
I no be steel (Omo I no be steel)
Do you feel inside you
I’m feeling it inside me
Don’t text me I’m so busy (I’m so busy)
I can trust you for no reason (I can trust you for no reason)
Do you feel it inside
I can feel inside
For the ghetto dem know
Mi I just dey do my own
I dey set my paro
Cause I gat get money to carry caro
For the titi dem know
Mi I just dey do my own
I dey do am all along
I dey find money to maintain caro
Plenty places wey I won go
Plenty people wey I won know
I fit dey confuse
But I dey learn from my mistakes
Where my brothers brother sisters wey dem dey
Wey we start together Wey dem dey
Say it to my face if you don’t feel me
I know dey ever believe in say them say
Where your brothers wey dem dey
Where your sister wey dem dey
Wey unna start together wey dem dey
Say it to my face if you don’t feel me
Otega kan bayi oo
Omo I no be steel
Omo l no be steel oo