Money Na Man is another hot trending afrobeat single released on 9 February 2018 by a Grafton Entertainment top performing artist, Mr 2kay featuring Harrysong, off his most trending debut album project which is titled “Elevated“.
Also, this is definitely a great smash single you don’t want to miss.
So if you’re listening to music, you’re almost certainly in possession of the latest quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Money eh
Money na man
Money eh
Na money be man
Money money money
Money be man
Onyweke o wendu
Money eh
Money na man
Money eh
Money ab man
Money money money
Money be man
Onyweke o wendu
E don believe yu talk am before
Sey when money no dey some friends go carry do yeye
Imagine sey I get money like nigeria
I swear to god I for fine pass dubai
And if I come get money like dangote and amobe
Imagine sey na me wey be otedola or adenuga
I for dey share dollar
Brother 30billion is nothing oh
When money dey friends go dey
When money no dey friend go go
Money eh
Money na man
Money eh
Na money be man
Money money money
Money be man
Onyweke o wendu
Money eh
Money na man
Money eh
Money ab man
Money money money
Money be man
Onyweke o wendu
Come and tell me sey all this things to come
Tukunu work your work
No dey talk talk talk
You gat to make money
Make the money
Make the money
Make the money
Cos time to come to jolly
Come to jolly
Come to jolly
Because 12 o’clock for january 1985
Feel the film show start for February 1925
Money oh
Money eh
Money na man
Money eh
Na money be man
Money money money
Money be man
Onyweke o wendu
Money eh
Money na man
Money eh
Money ab man
Money money money
Money be man
Onyweke o wendu