Ladder is another hot new afro-beat single released on 14 May 2016 by a talented Grafton Entertainment Recording artist, Mr 2Kay, Produced by Cordless.
Also, this is definitely a great smash single you don’t want to miss.
So if you’re listening to music, you’re almost certainly in possession of the latest quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Intro
No fall the ladder wey you take climb
Up no go fall the ladder wey you take
Reach up one day you go need am o
You go need am one day you go need
Am when you won come down
No go fall the ladder wey you take
Reach up no go fall the ladder wey
You take climb up oh no you go need
Am oh you go need am oh oh no you
Go need am o when you won come down
I want to tell una a story now about a
Girl call glory the finest girl for the area
Because of that she come dey do area
Her mama talk 1 she talk 2 neighbours
Beg am e don do she big pass her mama
To handle her mama shout she shout back
Gloria vex begin pack e after many many
Years of hustle Gloria begin successful but
She was never peaceful so she came back
To area to beg for mama forgiveness but
Mama no dey e e mama don go chai
No fall the ladder wey you take climb
Up no go fall the ladder wey you take
Reach up one day you go need am o
You go need am one day you go need
Am when you won come down
No go fall the ladder wey you take
Reach up no go fall the ladder wey
You take climb up oh no you go need
Am oh you go need am oh oh no you
Go need am o when you won come down
E o challey when you no get na be your
Guy wey get your back when you dey
Lack challey we last cos I get love for you
So take my little make we share I no believe
As things change for my guy my guy change
Am for me cos you make small money you
Come dey demo for me went to dubai come
Back dey sene for me ddey show me goons
Dey give me levels oh oh ye oh
Never forget your humble beginning never
Forget people wey help you wey support you e
No go fall the ladder wey you take climb
Up no go fall the ladder wey you take
Reach up one day you go need am o
You go need am one day you go need
Am when you won come down
No go fall the ladder wey you take
Reach up no go fall the ladder wey
You take climb up oh no you go need
Am oh you go need am oh oh no you
Go need am o when you won come down
Brain on the mix