Die For You is another hot new afro-beat single released on 9 February 2018 by a talented Grafton entertainment recording artist, Mr 2Kay, off his most trending debut album project which is titled “Elevated“.
Also, this is definitely a great smash single you don’t want to miss.
So if you’re listening to music, you’re almost certainly in possession of the latest quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
A very long time you be my crush
I’ve been waiting to tell you that oh
Your waist tiny your hips big
Make my body scratch me like jimmy jatt oh
Baba from adisa baba
Abeg oh give me your love oh
Fine girl saudi arabia abeg oh
And I go do anything just to get you
Say I go do anything for your love oh
I dey die for you
Girl I dey die for you
I get love for you
Plenty for you oh
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Say I dey die for you
Girl I dey die for you
I get love for you
Plenty for you oh
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Girl make you no dey rush
I love you I no dey ***
Pick money in the porch
Girl your body just dey call me
***
***
Somebody help me call that girl sey I need her
Somebody help me call that girl sey I call her
And I go do anything just to get your love oh
Sey I go do anything for your love oh
I dey die for you
Girl I dey die for you
I get love for you
Plenty for you oh
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Say I dey die for you
Girl I dey die for you
I get love for you
Plenty for you oh
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Only you
Only you
Only you be my asanwa
Baby dance for me
Baba from adisa baba
Dancia for me
Fine girl saudi arabia abeg oh
Oya kirikata for me
Oya dancia for me
Oya kirikata for me