“Laleyi” Is another brand new astonishing and acclaimed Dance/Electronic music by a highly talented and hardworking South African crooner, Master KG featuring Joeboy.
This mind-blowing Dance single “Laleyi” Was released on 18 November 2022 under the Warner Music France.
Check out the Melody of this tune and enjoy it with the volume of your speaker on the 100 level.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yea
I want to do what you want tonight
You want me as bad as i want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that