Nigerian rapper from the North called, Magnito premieres another brand new afrobeat single titled “Relationship Be Like (S2 Part1)” featuring DJ Neptune & Fawazzy.
And this intriguing record was officially released on 29 October 2019 through his Tension Gang Records.
We would like you to add this undeniable hit song to your playlist, you won’t regret it yuh.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Na everything she promise say she go dey let me know
Now she don dey waka and she no dey let me know
Let me know
Let me know
Now she don dey waka and she no dey let me know
Where I fit get better wife for Naija?
PH
You fit enter Accra, better wife full GH
E dey do me like make I go marry for village
Village wife get character but them no get image
E get one girl wey I don dey talk to for London
If you see the shawty body
If you see her bum bum
She say make I buy her ticket because she go wan come
The shawty body wicked
(?) young John
I dey even enter London in two days time
I fit follow you my brother if e too take time
You fit call am make we see the girl through facetime
Naija time is the same with UK time
Call am make we see if she go pick her call
(Phone rings)
Forget all these girls na their way be that
I smell something fishy
Na Whale be that
Oya shake body
Na Skales be that
If you no get money
Na shame be that
If we say I go marry am a week after
I need a new girl to start a new chapter
(?)
Fresh out