“Find A Bae” Is another hot trending afrobeat single produced by ATG, composed by a high rated singer called, Kizz Daniel.
And this amazing jam is taken out of his trending album project titled “King of Love” which is officially released on 25 June 2020 under his FlyBoy Inc / EMPIRE Records.
We would like you to add this undeniable hit song to your playlist, you won’t regret it yuh.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
I’m almost 30, mumcy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cookin’, yeah, yeah, yeah
I don’t know mumcy
O madun, o madun ki ma ri
I like anythin’ wey never cast
Moni popcy mofi jo, kos’omo ele
Since I don dey find, I never see wey I like
Ever since I don dey find, I never see wey I like
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k’olo find a bae oh
Tobi, don’t rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
‘Till I travel to Banglad
Kin lo w’omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh