Popular talented Nigerian singer and songwriter,Kayode, has introduces an impressive song titled “Baby Relax”
this captivating track is also part of his 7-tracks of ”Still Figuring Life” which was released on the 12th May 2023, through TKG Collective.
the astounding new banger is a fantastic song that will undoubtedly find its way into your playlist.
Enjoy and Download!
DOWNLOAD MP3
LYRICS
My girl she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
ye ye come take control
she dey do me things wey I no know
every day I want you in my zone
father come and take control
My love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong
So when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
She wanna gimme that hmm on a late night
she wanna roll that thing see that waistline
she wan do that thing she make me confuse
every night I’m all on you
hide my pain cos I no dey like bother man
things you do don burst all my caravan
and you know I came from the gutter man
yo yo yo, ya ya ya
My girl she take my soul
She dey do me things wey i no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
ye ye come take control
she dey do me things wey I no know
everyday I want you in my zone
father come and take control
My love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong
So when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
when the money don come and the money don large
i tell my baby relax, woo yee, she gon smile so bright