The official music video for Falz The Bahd Guy‘s most recent single, “Yakubu,” starring Vector, is released.
The production and management of the infectious track were overseen by “Ojoboh Onome Ese aka CHILLZ”. Which was released on the 28th March 2023.
Watch the video below!
LYRICS
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?
A ti fi je Mossa
Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)
Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am
You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am