“Pariwo” Is a brand new awesome masterpiece showcased by a well-known Nigerian and international disc jockey, DJ Xclusive featuring Dotman.
This catchy masterpiece “Pariwo” Appeared as Track-Five on DJ Xclusive’s extended play project “The Xfiles Ep Session1” Which is released on 28 February 2020 through the SDX imprint.
Enjoy the sweet melody in this record and you would also love to put it on repeat everyday.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Tune me up ayy
X sive
If you no dey wish me well
Me I fit dey wish you well
Anyhow e be my head go still dey there
Kan kan o ni pe ka fi tissue we that’s the fact tho
Nothing wey dey bother me
Cause Oluwa dey cover me
Oriburuku o ti over me
I go chop life I go gbe’ga mi yeah yeah
Gucci mo wo yi
Designer mo wo yi
Good life e dey sweet me for body
As I’m spending the money
Baba na nothing I fit do ayy
Than make I dey jolly
The way Jehovah dey bless me ayy ayy
E dey high me like Paami bullshit
Me I no dey pariwo
Omo me I no dey pariwo
I no dey send no bad man
I swear me I just dey carry go
And if I see my sodi
Make dem come mujo
That’s why me I no dey pariwo
I be senior baller for this game
O shey set awon Taiwo
Me I no dey pariwo
Omo me I no dey pariwo
I no dey send no bad man
I swear me I just dey carry go
And if I see my sodi
Make dem come mujo
That’s why me I no dey pariwo
I be senior baller for this game
O shey set awon Taiwo
Tune me up ayy
X sive
Oya wen de zeh
Ovi yeh vu oya wen de zeh
Wen vi wen de zeh
Ovi yeh vu oya wen de zeh
Wen wen oya wen de zeh yeba
Ovi yeh vu oya wen de zeh
Wen wen
Ovi yeh vu oya wen de zeh
Wen wen
These girls are too busy
Too much activity
On this I know negativity
No impossibility
Baba na nothing I fit do ayy
Than make I dey jolly
The way Jehovah dey bless me ayy ayy
E dey high me like Paami bullshit
Me I no dey pariwo
Omo me I no dey pariwo
I no dey send no bad man
I swear me I just dey carry go
And if I see my sodi
Make dem come mujo
That’s why me I no dey pariwo
I be senior baller for this game
O shey set awon Taiwo bullshit bullshit
Me I no dey pariwo
Omo me I no dey pariwo
I no dey send no bad man
I swear me I just dey carry go
And if I see my sodi
Make dem come mujo
That’s why me I no dey pariwo
I be senior baller for this game
O shey set awon Taiwo
Tune me up ayy
X sive ayy
Superstar DJ ayy
Mix by LordGabrielz ayy
Do you find Sheldox useful? Click here to give us five stars rating!