Confidence is a brand new music mp3 song by a newest Mavins Records / BlowTime Entertainment signee, Crayon and this amazing audio and lyrics is available for download.
The Afrobeat track is taken from his most recent studio album, “Cray Cray (EP).”
Baby Fresh and Ozedikus contributed productions to the CD, which has six complete tunes.
Listen up below!.
DOWNLOAD
LYRICS
Wawawa eh eh
Blowtime wawawa
Emi ni gomina
Emi ni senator
Emi ni commodo
I get everything wey u need
There is no murmur here oh
Fine fine kele for corridor
This life is a metaphor
Na my jam dem dey mental for
(Onono)
Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey i dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
Confidence you know say
I be Mr confidence
Anytime I show I dey come correct
You know say I like to dey tap current
When we connect Mr confidence
You know say I like to dey compliment
Anytime me show me dey come correct
Mr confidence get too much finesse
Mtcheeww what else
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can’t get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh
Re you down (Dami lo hun)
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can’t get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh
Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey i dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)