“Slaughter” Is another trending and interesting Hiphop/Rap debut single released on 9 September 2021 by a talented nigeria young rapper, El Corizo.
Also, that is simply a wonderful smashing single you don’t need to miss.
So if you’re taking note of music, you`re nearly surely in ownership of the amazing quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Mr hunter, abeg no shoot me
This is my jungle
You′re trespassing
Mr hunter, abeg no shoot me
This is my jungle (amazing team on the beat)
Turn the lights off,turn the music on
Ah
Mr hunter, abeg no shoot me
This is my jungle
Body core circle, everywhere round
Please turn around let me see your
buddy bounce
I no dey show body to another man
Is me and you here I see no other man
Shoot my shot with good conversation
She start to blush bullet enter
Took my bushmeat back to my crib
After hunting na slaughter
Thank God for life I find it easy
Many hunters go farm wey no return
Not an easy prey but I win the battle
Unto bad hunter wey I be
Feel at home, I wan go bath for upstairs
Before I come down, cornflakes finish
You are here for slaughter, you no come here come flex
The only food you fit eat for here na raw sex
Welcome to my temple
I bring you here for slaughter
Wider wider,permission to enter
Ambush ambush, corizo shoot on sight
You’re the bushmeat am the hunter
And we′re here to slaughter
Mr hunter, abeg no shoot me
This is my jungle
Okay am ready show me your room
She carry knife, I carry condom
Play the JBL and increase the sound
Make your neighbor no go dey hear my voice
She took the panties off by herself
I rebuke you Satan you do not scare me
Turn the lights on for observation
My previous slaughter give me infection (ew)
Remove your waistbead before we start
Obey my rules and my regulations
Say the prayers before you eat
Every food na food I no be racist
You’re very young to be this spiritual
I believe in God but I dey work with ritual
I say the grace before I eat the pussy
My mama teach me good table manners
Bitch
I am not a vegetarian
I don’t like bread and butter
If I no go for hunting
I go die of hunger
Wider wider permission to enter
Trespassing is allowed
You are the bushmeat am the hunter (you are the bushmeat am
The hunter, bushmeat am the hunter
The bushmeat am the hunter)
After slaughter na cold room
Dem cut my light my fridge Don spoil
After slaughter na cold room
After slaughter na cold room
After slaughter na cold room
Den cut my light my fridge Don spoil
After slaughter na cold room
After slaughter na cold room
Increase the JBL bitch
Increase the JBL
Make your neighbors no come dey dey come dey here my Voice
Increase the JBL bitch
Increase the JBL
I bring you here for slaughter
Now we having sex
El fucking corizo
Good evening
Am opening light to my fans