“No Free Promo” Is another hot amazing street Hiphop/Rap single, released in the year 2020 by a talented and hard-working nigeria rapper, El Corizo featuring Sabi Boy & Rita Rich..
Also, that is simply a wonderful smashing single you don’t need to miss.
So if you’re taking note of music, you`re nearly surely in ownership of the amazing quirky hits.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
LYRICS
Bros, u no know?
I de Nigeria, l no get money,
L no get motor, wetin l wan con call nah again na?
Mi no get shi-shi.
U no get shi-shi?
I no get Shi-Shi.
Yes oo, l no get, mi no get shi-shi, u no get 1 naira now, ahbi?
One naira.
El-corizo, turn the lights off, turn the music on, on amomazon.
Hello Rita, my account balance the bleed like person wey dem massacre,
E no de, e no de, borrow mi money, baby ask around,
Make l comot Benin, u lie go back to abraca, l no de dull u,
If e d l for don strike my master card,
But the thing be say mi l no get shi.
Ur botanical name me l no get shi-shi,
My girlfriend don de come,
Mi l no get shi, mi l no get shi, mi l no get shi-shi.
If u no go drop(drop) let me go home,
December don de reach and no free promo,
Ur botanical name girl is no free toto, no free toto, no free toto.
December don de reach, ehen, My girlfriend don de cum,
Harmattan don de cum, Ghana burgers don de cum, Even sperm don de cum,
And money no de cum, na trouble mi l de cox very soon my girl go run
Do you find Sheldox useful? Click here to give us five stars rating!